
Rema from Nigeria drops music video of his latest single "Fun". While Rema is having "Fun", are you having one?!
Another banger
Abeg, pass me my cupI just want to have funI no wan worry too muchI no wan worry too muchI don dey gather my fundsMe and my guys dey on softIf you dey hate, e no be my faultBetter wait for your turnOya oh, I'm drippingPele water, Fiji (Fiji)Balenciaga, Ricky (oh, Ricky)Girls no wan leave meShare money for my guys like Cabin Biscuit, we litty (we litty), hmPushing P's on lowkeyDon't play with me, I do this
I no get competition, my enemy na sapa (say, na sapa)Na why I gara (na why I gara)'Cause I no fit loose guard (I no fit loose guard)Family matter, men still mount, InshallahStuck to the planKeep my head up even though say sometimes it seems very hardOmo mi, my dream big, my pocket filled with green saladMIA, email me, I can't give you my AT&T, manNo time for beefing anybody, no be wetin bring me come hereI no like stress
Abeg, pass me my cupI just want to have funI no wan worry too muchI no wan worry too muchI don dey gather my fundsMe and my guys dey on softIf you dey hate, e no be my faultBetter wait for your turnOya oh, I'm dripping (oya oh, I'm dripping)Pele water, Fiji (Fiji)Balenciaga, Ricky (oh, Ricky)Girls no wan leave me (leave me)Share money for my guys like Cabin Biscuit, we litty (we litty), hmPushing P's on lowkeyDon't play with me, I do this (I do this)
OYO, OYO (OYO)The streets ain't got no love (no love)Hm-hm, no matter what you doPeople, dem must to talkEven if say you wan respond (even if say you wan respond)They go say you're the one who's immatureLike say na your fault (fault)Omo mi, you gats serve before you turn bossOmo mi, e go hard before e go softUniverse no like forceTake your time, brother mi, no rush (no rush)
Abeg, pass me my cupI just want to have funI no wan worry too muchI no wan worry too muchI don dey gather my fundsMe and my guys dey on softIf you dey hate, e no be my fault (fault)Better wait for your turnOya oh, I'm dripping (oya oh, I'm dripping)Pele water, Fiji (Fiji)Balenciaga, Ricky (oh, Ricky)Girls no wan leave me (leave me)Share money for my guys like Cabin Biscuit, we litty (we litty), hmPushing P's on lowkeyDon't play with me, I do this
0 Comments